Posts mit dem Label VANESSA MDEE werden angezeigt. Alle Posts anzeigen
Posts mit dem Label VANESSA MDEE werden angezeigt. Alle Posts anzeigen

Dienstag, 11. Oktober 2016

REEKADO BANKS ft. VANESSA MDEE - Move lyrics

INTRO
 Bust brain!
 Mi girl, mi girl oo
 Oh God!

CHORUS (REEKADO BANKS)
 Girl you good, girl you nice
 Me no ever care what them bad mouth say
 You offer me the truth, na them dey lie
 For you girl, for you girl, I run another man race
 [Another Gbedu wey dey]

 Me I gon move to the girl
 Me I gon move to the girl
 Me no ever care what them bad mouth say
 Me I gon move to the girl
 Me I must move to the girl
 Me no ever care what them bad mouth say

VERSE 1  (REEKADO BANKS)
 Girlie, you’re my girlie
 I can’t wait to make you family
 You freak me on, you do me nicely
 Girl you're the greatest, Mohammed Ali
 Actually you're sweeter than mo-oo-oo-st
 I can’t never get eno-oo-oo-ugh
 Baby you’re my star, you’re my wo-oo-oo-rld
 I go give you keys to my he-ar-ar-rt
 Banana the banana
 I am sober baby answer now
 **********************
 I dey speak indian no understand

CHORUS (REEKADO BANKS)
 Girl you good, girl you nice
 Me no ever care what them bad mouth say
 You offer me the truth, na them dey lie
 For you girl, for you girl, I run another man race

 Me I gon move to the girl
 Me I gon move to the girl
 Me no ever care what them bad mouth say
 Me I gon move to the girl
 Me I must move to the girl
 Me no ever care what them bad mouth say

VERSE 2  (VANESSA MDEE)
     Swahili  Swahili  Swahili
 Baby lemme give you all the one that you be wanting
 Me and you be number one for town we dey run things
 Where all this people dey when we dey start to play
 Baby boy boy were on a long thing
 Baby boy no shaking
 Me and you together baby boy no breaking
 No matter how far there would be no stopping
 We gon make it last, we make it last

CHORUS   (VANESSA MDEE)
 Boy you good, boy you nice
 Me no ever care what the other girls say
 You offer me the truth, na them dey lie
 For you boy, for you, I no see another man face

 Me I gon move to the boy
 Me I gon move to the boy
 Eh, me no ever care what the other girls say
 Me I gon move to the boy
 Me I don move to the boy
 For you boy, for you, I no see another man face

CHORUS (REEKADO BANKS)
 Girl you good, girl you nice
 Me no ever care what them bad mouth say
 You offer me the truth, na them dey lie
 For you girl, for you girl, I run another man race

 Me I gon move to the girl
 Me I gon move to the girl
 Me no ever care what them bad mouth say
 Me I gon move to the girl
 Me I must move to the girl
 Me no ever care what them bad mouth say

 Banana the banana
 I am sober baby answer now
 *************************
 I dey speak indian no understand
 Banana the banana
 I am sober baby answer now
 *************************
 I dey speak indian no understand
                     Suggest Corrections