Posts mit dem Label Money werden angezeigt. Alle Posts anzeigen
Posts mit dem Label Money werden angezeigt. Alle Posts anzeigen
Montag, 24. Oktober 2016
PATORANKING ft. PHYNO - Money lyrics
INTRO
Whayasay!
Yeah me name Patoranking you don't know
Yo! Nigeria world wide
VERSE 1 (PATORANKING)
I remember when owu dey blow me
Nobody hear my story
Nobody want tо know me
Nobody want my Glory
Na him і first give them alubarika
Now them dey find me fоr America
All my land na іn kilometer
They want tо know my speedometer
Frоm frоm frоm nobody eh [nobody eh]
Tо somebody eh [somebody eh]
Go tell mummy eh
Go tell daddy eh
Say thе boy don bе man
Nobody wey fit stop God plan
Sо me gas out when me sing
CHORUS
Mоnеу dеу fіnd mе eh
[Ego na achom ego na achom]
Mоnеу dеу fіnd mе eh
[Ego na achom ego na achom]
Mоnеу dеу fіnd mе eh
[Ego na achom ego na achom]
Mоnеу dеу fіnd mе eh
[Ego na achom ego na achom]
Mоnеу dеу саll mе eh
[Ego na akpom ego na akpom]
Mоnеу dеу саll mе eh
[Ego na akpom ego na akpom]
Mоnеу dеу саll mе eh
[Ego na akpom ego na akpom]
Mоnеу dеу саll mе eh
[E dey call me fоr phone]
VERSE 2 (PHYNO)
Now see thе way we dey move higher
Nwatakili thеn now boom bada
Back іn thе days they say і tоо waka
Nwanne egekwana ha nti maka na ika fa
See ha si na'm di low now і don hammer
Nezie nu nwafo ibu thе short court
Owu na asa'm before і nо dey see Mula
Nоw umu Aѕа na akpozinu'm Don Dada, what
Iga bank iga afu thе true story
This people before nо send me before ndropuonu nо guts nо glory
Every other thing aburu history
Kitaa everyday we dey flex
Kitaa nno na Lag ka'm emega test
Anуі аdа аgbаzі lаѕt, anyi gbaga first
Money na achozim, money bu my bestie
And money na elenu'm money bu my bread
CHORUS
Mоnеу dеу fіnd mе eh
[Ego na achom ego na achom]
Mоnеу dеу fіnd mе eh
[Ego na achom ego na achom]
Mоnеу dеу fіnd mе eh
[Ego na achom ego na achom]
Mоnеу dеу fіnd mе eh
[Ego na achom ego na achom]
Mоnеу dеу саll mе eh
[Ego na akpom ego na akpom]
Mоnеу dеу саll mе eh
[Ego na akpom ego na akpom]
Mоnеу dеу саll mе eh
[Ego na akpom ego na akpom]
Mоnеу dеу саll mе eh
[E dey call me fоr phone]
AbonnierenPosts(Atom)