Posts mit dem Label MR EAZI werden angezeigt. Alle Posts anzeigen
Posts mit dem Label MR EAZI werden angezeigt. Alle Posts anzeigen
Sonntag, 6. November 2016
DJ NEPTUNE ft. MR EAZI - Marry Me lyrics
Produced by KIDOMINANT
INTRO (DJ NEPTUNE & MR EAZI)
Zaga that, greatness
It's your boy Eazi, wow, aha
Baddest, zaga that, number 1
You don't mean her
I need everybody to report to the dance floor
Zaga that, Dj Neptune
VERSE 1 (MR EAZI)
Forget what they do
Forget what they say
Baby baby oo you're wonderful to me
What you dey do for here
We for take you to church
If you be muslim oo we for take you to the mosque
)d)y3wu, )d)y3wu ee
The things you do, the things you say
Baby baby oo you for show me the way
Ebi you I dey love oo
What else I for say
CHORUS (MR EAZI)
Ebi only you I want
Baby we must to marry
[One time]
Today today, baby we must to marry
[Let's go]
Forget wetin they say
Baby we must to marry
Cus I no dey want tomorrow
Baby we must to marry
Bra y3n k), bra y3n k)
We must to marry, eh eh, eh eh, oh ooh
We must to marry
Bra y3n k), bra y3n k)
We must to marry, eh eh, eh eh, oh ooh
We must to marry
Read : PATORANKING ft. SARKODIE - No Kissing Baby (& translation)
Read : AKWABOAH ft. ICE PRINCE - I Do Love You Remix lyrics
VERSE 2 (MR EAZI)
First the way I see you oo
I know it is you oo
No need to look around the world it is you oo
No need to look around the world it is you oo
First the way I see you oo
I know it is you oo
No need to look around the world it is you oo
No need to look around the world
Cus you dey give me joy, give me joy, give me joy
Baby you dey give me love, give me love, give me love
Baby you dey give me joy, give me joy, give me joy
We go go on and on and on and on and on and on
Baby baby
CHORUS (MR EAZI)
Ebi only you I want
Baby we must to marry
[One time]
Today today, baby we must to marry
[Let's go]
Forget wetin they say
Baby we must to marry
Cus I no dey want tomorrow
Baby we must to marry
Bra y3n k), bra y3n k)
We must to marry, eh eh, eh eh, oh ooh
We must to marry
Bra y3n k), bra y3n k)
We must to marry, eh eh, eh eh, oh ooh
We must to marry
OUTRO (DJ NEPTUNE & MR EAZI)
You already know, baddest
Dj ever ever ever
It's your boy Eazi, aha
Neptune!
Eh eh, oh ooh
Number 1
Greatness, greatness, greatness
Suggest Corrections
Montag, 31. Oktober 2016
MR EAZI - Rotate Sketch lyrics
Produced bу OTEE BEAT
INTRO
Aye, it's your boy Eazi
Zagadat
And thе man demma call Otee
VERSE 1
She want some, she want some
She wanna dance alkayida аnd azonto
I give some, I give some
Sо she say she wanna come collect some
Her hips oo, her hips oo
Baby one wey dey cause eclipse oo
Eclipse oo, eclipse oo
Got іt
CHORUS
Rotate rotate
Make all thе boys tо dey gyrate
Rotate rotate
Make all thе girls tоо dey frustrate
I appreciate your low waist
Making badman tо dey meditate
Oh baby showcase, baby showcase
Ah ah ah ah ahh
Whine whine whine whine your body girl
Iѕ all I want іn you girrrl, oh girl
Oh baby whine whine whine whine your body girl
Iѕ all I want іn you girrrl, oh girl
Zagadat
VERSE 2
As we dey dance
I nо go look Uche face oo
Baby I nо go Uche face oo
Aye aye
I go scatter thе place oo
Give me dance make I scatter thе place oo
I nо go take you fоr ride
I wіll never ever take you fоr ride
I’ll never ever ever lеt you go
[I wіll never lеt you go]
CHORUS
Rotate rotate
Make all thе boys tо dey gyrate
Rotate rotate
Make all thе girls tоо dey frustrate
I appreciate your low waist
Making badman tо dey meditate
Oh baby showcase, baby showcase
Ah ah ah ah ahh
Whine whine whine whine your body girl
Iѕ all I want іn you girrrl, oh girl
Oh baby whine whine whine whine your body girl
Iѕ all I want іn you girrrl, oh girl
Zagadat
VERSE 3
She want some, she want some
She wanna dance alkayida аnd azonto
I give some, I give some
Sо she say she wanna come collect some
Her hips oo, her hips oo
Baby one wey dey cause eclipse oo
Eclipse oo, eclipse oo
Caribbean girls pass thе wine up
Ghana girls lеt me see you rise up
One dance ina na na na na
I need а one dance, dance ѕо you know
American girls me I love your style
Ghana girls me I love you tоо
Oh oh oh aha ehen ehen
It's your boy Eazi
Zagadat
Mittwoch, 19. Oktober 2016
DJ SPINALL ft. MR EAZI - Ohema lyrics
INTRO
Spinall, zaga that
It’s your boy Eazi
Spinall gimme the beats
Dj Spinall!
Dj Spinall again oo
Ladies!
VERSE 1 (MR EAZI)
Ohema forget obia
Mese forget obia
Ohema wah be the matter?
Mese wah be the matter?
Ohema wah you dey wan buy?
Anything you want I go buy am
Ehen I be your father, your brother and your lover
E be this your matter dey make I de feel
Your loving be real
Your loving be real
As you no dey gimme no matter
You dey make I de feel
Your loving be real oo
Your loving be real oo oo oo
CHORUS (MR EAZI)
My baby se kia kia je a lo be
Oya se kia kia je a lo be
Baby se kia kia je a lo be
Oya se kia kia je a lo be
Baby se kia kia je a lo be
Oya se kia kia je a lo be
My baby se kia kia je a lo be
Oya se kia kia je a lo be
VERSE 2 (MR EAZI)
All night long, make we go all night long
I go give you love and I go give you overload
No wayo, baby mese no wayo
I go give you love and I go give you overload
You know I love you
If I say I love you no be lie
If I say I love you no be lie, my baby
If I say I love you no be lie
If I say I love you no be lie, my baby oo oo
Ohema oo oo, ohema oo oo, yeh yeh yeh
Ohema wah be the matter?
Mmhmm, mese forget obia
Ohema forget obia
Mese forget obia
Ohema wah you dey wan buy?
Anything you want I go buy am
Ehen I be your lover, your father and your lover
E be this your matter dey make I de feel
Your loving be real oo
Your loving be real oo
As you no dey gimme no matter
You dey make I de feel
Your loving be real oo
Your loving be real oo oo oo
CHORUS (MR EAZI)
My baby se kia kia je a lo be
Oya se kia kia je a lo be
Baby se kia kia je a lo be
Oya se kia kia je a lo be
My Baby se kia kia je a lo be
Oya se kia kia je a lo be
Baby se kia kia je a lo be
Oya se kia kia je a lo be
Baby se
OUTRO
It's your boy Eazi
My boy Spinall
Mr Eazi!
Dj Spinall again oo
Fun boy, we in the building
Dj Spinall
Se kia kia je a lo be
Suggest Corrections
Dienstag, 18. Oktober 2016
MR EAZI ft. PAPPY KOJO - Bankulize lyrics
INTRO
Zaga that
It's your boy Eazi
Zaga that
VERSE 1 (MR EAZI)
I’ve been following this lady
I’ve been telling her that I like her
I’ve been following this lady
I’ve been telling her that I love her
Said I wanna tell you something
Said I wanna kiss your pretty face
Say the thing you dey find with me you get sexy mama
Wanna make you my diamond queen my one and only Rihanna
Wanna make you famous they’ll talk about us, Lady Gaga
But she say no no no no
She don’t want ma good loving
As she see me on tv she say she change her mind
CHORUS (MR EAZI)
Now she say oh no no
The thing you been dey do I like oo
Ginger me boy don’t stop oo
If to say I been know
Now she say oh no no
The thing you been dey do I like oo
Ginger me boy don’t stop oo
If to say I been know
Zaga, I for ginger you make we bankulize
Ginger you make we bankulize
Ginger you
If to say I been know
I for ginger you make we bankulize
Ginger you make we bankulize
Ginger you
If to say I been know
VERSE 2 (MR EAZI)
This girl she shutting me up, she shutting me up
This girl she shutting me up, she shutting me up
This girl she pushing me out, she pushing out
Oh no no no
She stopped me right from the beginning
And she push me like a jangolova
Ah she don’t know
She didn’t know I get plenty money
She didn’t know I spend it spend it no no
She didn’t know I’d become a super star oh no
She didn’t know my name was Mr Eazi
She didn’t know I sang the 'pipi dance'
She didn’t know anything about me oh no
CHORUS (MR EAZI)
Now she say oh no no
The thing you been dey do I like oo
Ginger me boy don’t stop oo
If to say I been know
Now she say oh no no
The thing you been dey do I like oo
Ginger me boy don’t stop oo
If to say I been know
VERSE 3 (PAPPY KOJO)
Mese me nhu ma mey3 ma )feel
Aho)dzen ahy3 ne ma, )ny3 nea meka na )b3tie
)ny3 nea mede ama no na )b3di
Aso)den paa )nnim mpe na w'atue
)nhu me mpo na w'apue
Me bula ajiga
Still )ntwi mpo na w'atue
Eba ee, )nnim s3 mak) aba
Ne ho anigye nti masaw asa
Eii tobelle, ******************* sakoaba
Maahoma pa )reb) tintinto
Menyim mpo, )sisi do
Pono first minute na me kyinkyin ho
Ay3 late, gye d3 me k)hw3 na me sesene ho
Is Pappy Kojo and Mr Eazi
One boxer )ny3 easy
CHORUS (MR EAZI)
I for ginger you make we bankulize
Ginger you make we bankulize
Ginger you, say I know [zaga]
I for ginger you make we bankulize
Ginger you make we bankulize
Ginger you
If to say I been know
OUTRO
Oh no no no
Say I know
Oh no no no
If to say I been know
Zaga, zaga, zaga...
Suggest Corrections
EAZZY ft. MR EAZI - Forever lyrics
Produced by B2
INTRO
It's Eazzy baby
Zaga that
VERSE 1 (MR EAZI)
I dey kai, I dey kai the first time wey I see your face
I dey kai, I dey kai the first time wey you come my place
I dey kai, I dey kai the time wey you give me your number
The way my eye e get, the way my eye e get
I dey kai, I dey kai the first time wey you come my place
I dey kai, I dey kai the first wey we chop the kiss
I dey kai, I dey kai the first time wey you give me your number
The way my eye e get
CHORUS (MR EAZI)
My sweetie potato
Atutupoyoyo
You no dey give me wahala
And I go love you forever
My sugar banana
Omalicha sweetie potato
You no dey give me wahala
And I go love you forever
VERSE 2 (EAZZY)
I dey kai, I dey kai the first time wey you move to me
I dey kai, I dey kai the first time wey you speak to me
I dey kai, I dey kai the shada wey you wear when you no dey be
The way my eye e get, the way my eye e get
Fine boy six-pack
You fine past your instagram picture
Tumtum, simple, boy you go kill me with your dimple
Kolokolo love, jelly-jelly love
One plus one will never go four
Cus the things you
the things you do baby, dey make I dey love you
Read : FLOWKING STONE ft. EFYA - Bae lyrics (& translation)
Read : EL - Kaa Bu Ame lyrics
HOOK (EAZZY)
Forever, forever, forever
Dey make I dey love you
Forever, forever, forever
Dey make I dey love you
Forever, forever, forever
Dey make I dey love you
Forever, forever, forever
It's Eazzy baby
CHORUS (MR EAZI)
My sweetie potato
Atutupoyoyo
You no dey give me wahala
And I go love you forever
My sugar banana
Omalicha sweetie potato
You no dey give me wahala
And I go love you forever
VERSE 3 (EAZZY)
Like Bonnie and Clyde
You be my ride or die
Nobody come between us
Nananananana
Like Bonnie and Clyde
You be my ride or die
Nobody, nobody, nobody between us
Nananananana
CHORUS (MR EAZI)
My sweetie potato
Atutupoyoyo
You no dey give me wahala
And I go love you forever
My sugar banana
Omalicha sweetie potato
You no dey give me wahala
And I go love you forever
OUTRO
It's Eazzy baby
It's your boy Eazi
And Eazzy baby
Suggest Corrections
Thanks to Lala for correcting this lyrics
AbonnierenPosts(Atom)