Posts mit dem Label KOREDE BELLO werden angezeigt. Alle Posts anzeigen
Posts mit dem Label KOREDE BELLO werden angezeigt. Alle Posts anzeigen

Montag, 31. Oktober 2016

ICE PRINCE ft. KOREDE BELLO - Chike lyrics


 Produced by CKAY

INTRO
 Ckay gimme light
 Lastma see my ride
 Otee press the mic
 Kung fu I no dey fight
 Ckay gimme light
 Lastma see my ride
 Otee press the mic
 Kung fu I no dey fight

VERSE 1  (ICE PRINCE)
 Shey you know as e go
 And you know as e be
 We don tey dey hustle
 We don tey for the street
 May God bless my parents
 Na them be the parents
 Before I know my agent
 Na them be my agent
 Now I'm more than okay
 And I know Ambode
 I must to make am lowly
 Make I no join ole
 Make them no put tire
 Shey won gbe mi saya
 Make I no retire
 Jehovah bless my fire

CHORUS  (KOREDE BELLO)
 Them say chike no go sukuli [school]
 Chike na mi
 Them say chike no sabi booku
 Chike na mi
 Ice Prince don blow oo
 Chike na mi
 See as Korede don blow oo
 Chike na mi
 Lelele
 Chike na mi
 Lelele
 Chike na mi
 Belembelembe
 Ice Prince don blow oo
 Chike na mi
 See as Korede don blow oo
 Chike na mi

 You dey here dey bragado
 I dey here dey count my dough
 I no fit to shalalalaye oo
 My people dey feel me so
 Oluwa say carry go
 I no fit to shalalalaye oo

VERSE 2  (KOREDE BELLO)
 Them dey feel am for the corner
 Them dey enjoy am for the street
 Them dey feel am for the corner
 Them dey put am for repeat
 You can call me overcomer
 Me I no dey see defeat
 You can call me overcomer
 Me I no dey see defeat
 Them bin dey tell me say
 Them bin dey tell me say
 Them bin dey tell me say
 Man no go blow oo
 But I dey tell dem say
 Zamani tell dem say
 Nah only Ja'Jah dey make person blow oo

    (ICE PRINCE)
 They wan do me shege
 They wan spoil my market
 They wan chop my money
 Because I dey red carpet
 They wan do me wayo
 They wan see me finish
 They wan spook my caro
 Wan kon dey speak english
 I keep it a hundred percent
 And I no dey pretend
 And I no dey form porshe
 When I no fit buyi benz
 Brother you know wassup
 My cd don dey top
 See we started from the bottom to take it to the top

CHORUS  (KOREDE BELLO)
 Them say chike no go sukuli [school]
 Chike na mi
 Them say chike no sabi booku
 Chike na mi
 Ice Prince don blow oo
 Chike na mi
 See as Korede don blow oo
 Chike na mi

 You dey here dey bragado
 I dey here dey count my dough
 I no fit to shalalalaye oo
 My people dey feel me so
 Oluwa say carry go
 I no fit to shalalalaye oo
 Chike na mi
 Chike na mi
 Chike na mi
 Ice Prince don blow oo
 Chike na mi
 Chike na mi
 Chike na mi
 Chike na mi
 Ice Prince don blow oo
 See as Chike don blow oo
 Chike na mi
 Chike na mi
 Chike na mi
 Chike na mi
 Chike na mi
 Chike na mi
 Chike na mi
                     Suggest Corrections

Sonntag, 30. Oktober 2016

DR SID ft. KOREDE BELLO - Flawless lyrics

 Produced by DON JAZZY

CHORUS
 So flawless
 You looking so flawless
 Girl you beautiful and I must confess
 Mami, you looking so flawless, aha
 So flawless
 You looking so flawless
 Girl you beautiful and I must confess
 Mami, you looking so flawless

 Mami, you looking so flawless
 Mami, you looking so flawless
 Come and taste to my success oo yeh
 You dey overtake my conscience oo oo
 Mami, you looking so flawless oo
 Come and take for my pocket oo
 Girl you beautiful and you know the best
 Mami, you looking so flawless, aha

VERSE 1  (DR SID)
 Baby, you international
 You cannot be called local [aha]
 Let me be your commissioner
 Let me be your soldier
 You fine girl, you must be a model oo
 And I got plan to some day make you a mother oo
 Baby, let me show you the love
 I’ll show you the love, I’m loving you all the way
 Any casala wey burst
 Girl, me and you go fight am all the way
 Baby, you shine like diamonds, flawless
 Break the rules for you, I'm lawless
 Baby girl, na only you wey God create oo
 On the Seventh day

CHORUS
 So flawless
 You looking so flawless
 Girl you beautiful and I must confess
 Mami, you looking so flawless, aha
 So flawless
 You looking so flawless
 Girl you beautiful and I must confess
 Mami, you looking so flawless

 Mami, you looking so flawless
 Mami, you looking so flawless
 Come and taste to my success oo yeh
 You dey overtake my conscience oo oo
 Mami, you looking so flawless oo
 Come and take for my pocket oo
 Girl you beautiful and you know the best
 Mami, you looking so flawless

VERSE 2   (KOREDE BELLO)
 Girl, you so flawless
 You look like a goddess
 You know you're the baddest
 But I notice say you already know this
 Hey oh, Jah bless
 The mama wey born you like this
 Got me tempted to touch, tempted to touch
 But I no want come stain the stainless
 Hey, you go girl [flawless]
 You go girl [flawless]
 I dey give you thumbs up [flawless]
 I dey give you thumbs up [flawless]
 Hey, you go girl [flawless]
 You go girl [flawless]
 I no just dey dance "shakiti bobo" oo
 Omo, I dey give you thumbs up

CHORUS
 So flawless
 You looking so flawless
 Girl you beautiful and I must confess
 Mami, you looking so flawless, aha
 So flawless
 You looking so flawless
 Girl you beautiful and I must confess
 Mami, you looking so flawless

 Mami, you looking so flawless
 Mami, you looking so flawless
 Come and taste to my success oo yeh
 You dey overtake my conscience oo oo
 Mami, you looking so flawless oo
 Come and take for my pocket oo
 Girl you beautiful and you know the best
 Mami, you looking so flawless
 Mami, you looking so flawless
 Mami, you looking so flawless
 Come and taste to my success oo yeh
 You dey overtake my conscience oo oo
 Mami, you looking so flawless oo
 Come and take for my pocket oo
 Girl you beautiful and you know the best
 Mami, you looking so flawless, aha

 Flawless, flawless
 Success, conscience
 Flawless, pocket
 Flawless
                     Suggest Corrections

KOREDE BELLO - Do Like That lyrics

CHORUS
 Why you gon do like that?
 Why you gon keep that thing from me?
 Why gon do like that?
 Why you gon act like you don’t know?
 Baby, don’t do like that
 Girl, come feed me, don’t be stingy
 Why gon do like that?
 No, baby, don’t do like that

VERSE 1
 I want you to know
 Say I like the way jo
 And you sabi do the dance well
 You dey sweet everything ko-koko-ro-ko
 Baby, you know, say you carry no be small
 Sebi tori mi lo se ge gele skontolo
 Girl, I like the way you
 I like the way you
 I like the way you dance for me
 I like the way you bounce
 I like the way you bend like say
 You want to greet your mummy
 You bend like say you want to pack your money
 Just bend like say you want to kneel for daddy oo
 Just bend like say, you no send anybody

CHORUS
 Why you gon do like that?
 Why you gon keep that thing from me?
 Why gon do like that?
 Why you gon act like you don’t know?
 Baby, don’t do like that
 Baby, don’t tell me you don’t know that you’re beautiful
 No, baby, don’t do like that

VERSE 2
 I know you feel it in the bone inside your body
 I know you need someone to hold somebody like me
 I know you want a piece of me, me
 You wanna say my name, my name
 So, tell me why you don’t wanna spit it out?

 I know you feel it in the bone inside your body
 So, tell me why you don’t wanna spit it out?

CHORUS
 Why you gon do like that?
 Why you gon keep that thing from me?
 Why gon do like that?
 Why you gon act like you don’t know?
 Baby, don’t do like that
 Baby, don’t tell me you don’t know that you’re beautiful
 Don’t do like that

VERSE 3
 You dey make me say say
 If I hold you sotey
 Cause your type o pe meji, yeah
 Girl, your smile na remedy, yeah
 Lemme know right now, now
 If you’ ready right now, now
 Cause your type o pe meji, yeah
 Your smile na remedy, yeah

CHORUS
 Why you gon do like that?
 Why you gon keep that thing from me?
 Why gon do like that?
 Why you gon act like you don’t know?
 Baby, don’t do like that
 Baby, don’t tell me you don’t know that you’re beautiful
 Don’t do like that

VERSE 4
 And ah, ooh, oh, oh
 S’o le bere bayi, bayi? ehn
 S’o le bere bayi? ehn
 Mo ni k’o bere bayi, ehn?
 Oya, te reVerse yen
 Oya, bere bayi, ehn
 S’o le bere bayi? ehn
 Seni k’o bere bayi ehn
 Mo televise o
                     Suggest Corrections