Posts mit dem Label ICE PRINCE werden angezeigt. Alle Posts anzeigen
Posts mit dem Label ICE PRINCE werden angezeigt. Alle Posts anzeigen
Montag, 31. Oktober 2016
ICE PRINCE ft. KOREDE BELLO - Chike lyrics
Produced by CKAY
INTRO
Ckay gimme light
Lastma see my ride
Otee press the mic
Kung fu I no dey fight
Ckay gimme light
Lastma see my ride
Otee press the mic
Kung fu I no dey fight
VERSE 1 (ICE PRINCE)
Shey you know as e go
And you know as e be
We don tey dey hustle
We don tey for the street
May God bless my parents
Na them be the parents
Before I know my agent
Na them be my agent
Now I'm more than okay
And I know Ambode
I must to make am lowly
Make I no join ole
Make them no put tire
Shey won gbe mi saya
Make I no retire
Jehovah bless my fire
CHORUS (KOREDE BELLO)
Them say chike no go sukuli [school]
Chike na mi
Them say chike no sabi booku
Chike na mi
Ice Prince don blow oo
Chike na mi
See as Korede don blow oo
Chike na mi
Lelele
Chike na mi
Lelele
Chike na mi
Belembelembe
Ice Prince don blow oo
Chike na mi
See as Korede don blow oo
Chike na mi
You dey here dey bragado
I dey here dey count my dough
I no fit to shalalalaye oo
My people dey feel me so
Oluwa say carry go
I no fit to shalalalaye oo
VERSE 2 (KOREDE BELLO)
Them dey feel am for the corner
Them dey enjoy am for the street
Them dey feel am for the corner
Them dey put am for repeat
You can call me overcomer
Me I no dey see defeat
You can call me overcomer
Me I no dey see defeat
Them bin dey tell me say
Them bin dey tell me say
Them bin dey tell me say
Man no go blow oo
But I dey tell dem say
Zamani tell dem say
Nah only Ja'Jah dey make person blow oo
(ICE PRINCE)
They wan do me shege
They wan spoil my market
They wan chop my money
Because I dey red carpet
They wan do me wayo
They wan see me finish
They wan spook my caro
Wan kon dey speak english
I keep it a hundred percent
And I no dey pretend
And I no dey form porshe
When I no fit buyi benz
Brother you know wassup
My cd don dey top
See we started from the bottom to take it to the top
CHORUS (KOREDE BELLO)
Them say chike no go sukuli [school]
Chike na mi
Them say chike no sabi booku
Chike na mi
Ice Prince don blow oo
Chike na mi
See as Korede don blow oo
Chike na mi
You dey here dey bragado
I dey here dey count my dough
I no fit to shalalalaye oo
My people dey feel me so
Oluwa say carry go
I no fit to shalalalaye oo
Chike na mi
Chike na mi
Chike na mi
Ice Prince don blow oo
Chike na mi
Chike na mi
Chike na mi
Chike na mi
Ice Prince don blow oo
See as Chike don blow oo
Chike na mi
Chike na mi
Chike na mi
Chike na mi
Chike na mi
Chike na mi
Chike na mi
Suggest Corrections
AbonnierenPosts(Atom)