Posts mit dem Label FALZ werden angezeigt. Alle Posts anzeigen
Posts mit dem Label FALZ werden angezeigt. Alle Posts anzeigen

Sonntag, 9. Oktober 2016

FALZ ft. KOKER - Gerrarahere lyrics

INTRO
 Gerrarahere for real, gerrarahere for real
 Just imagine she want to render somebody bankrupt
 It will not work, it will not work, nonsense
 Ckay, Mr. Koker

VERSE 1   (FALZ)
 She is on red top with a blue jean
 She can dress well, is a good thing
 Designer lofe kin give eh
 But bend down select loh fit eh, o mase o
 She can lie for africa, she told me she love me
 She say if i buy am the gucci
 She promised me to introduce me to mummy

CHORUS  (KOKER)
 E get this girl wey too like designer
 I give her givenchy she dey ask for prada
 And she say boy you can't do me nada oo
 She dey ask me say na who be my father oo my father eh
 Gerra gerra gerrarahere [you know I'm sayin]
 Gerra gerra gerrarahere [get out of here for real mayne]
 Gerra gerra gerrarahere [you know I'm sayin]
 Gerra gerra gerrarahere

VERSE 2   (FALZ)
 Ah, she want nice car, tinted window
 Anything jeep like infinity
 Anytime that we are going show she want vip with like three v
 Since we cross-path, she dey form swag
 She can sell her liver for a clutch pad
 And she offered me a contract
 If I bought it for her we don shark
 She dey fams die, she can name drop
 She deceive guys with her make-up
 Alo new lupid abi Robinhood
 And she borrow pose down to the shoe,
 And she proud of her virginity
 She dey form only her purity
 Komo pe eko na bimi si, ja comot from my vicinity

CHORUS  (KOKER)
 E get this girl wey too like designer
 I give her givenchy she dey ask for prada
 And she say boy you can't do me nada oo
 She dey ask me say na who be my father oo my father eh
 Gerra gerra gerrarahere [you know I'm sayin]
 Gerra gerra gerrarahere [get out of here for real mayne]
 Gerra gerra gerrarahere [you know I'm sayin]
 Gerra gerra gerrarahere

VERSE 3  (KOKER)
 Oya hold up, oya holdup
 Girl your backy dey cause the hold up
 Sho ma show up, sho ma show up
 For my private party sho ma show up
 Make you go up, make you go up
 Down na regular make you dey go up
 Then we go pop, then we go pop
 Dem go no say somebody dey club
 Levels to the spendings
 They are levels to the balling
 I like how you move
 I like how you whine
 Levels to the dances
 Levels to your formings
 She dey put me for is coming
 Na me wey you like
 Na me wey you want oh cause still you are forming

CHORUS  (KOKER)
 Gerra gerra gerrarahere [you know I'm sayin]
 Gerra gerra gerrarahere [get out of here for real mayne]
 Gerra gerra gerrarahere [you know I'm sayin]
 Gerra gerra gerrarahere

VERSE 4  (FALZ)
 Talking to me like she talking to daddy
 She said she want to be rocking versace
 Talk of the party, ofe kobami
 She want to blow all the money I carry
 Talking rubbish, speaking phoneh
 Is this the way you’ve been treating your girl
 Everytime is like you’re really not here
 I'm tired mayne I'm so giving up ehn
 You want the dollar you like the pounds
 Even designer you can’t pronounce
 Gbogbo channel pelu louboutin
 Ofe wo jimmy choo ninu limousine
 I'm just trying to make her test it
 Do some things we can say am best with
 But her long throat is not sexy
 So I sent her off in a taxi

CHORUS  (KOKER)
 Gerra gerra gerrarahere [you know I'm sayin]
 Gerra gerra gerrarahere [get out of here for real mayne]
 Gerra gerra gerrarahere [you know I'm sayin]
 Gerra gerra gerrarahere
                     Suggest Corrections