Posts mit dem Label EAZZY werden angezeigt. Alle Posts anzeigen
Posts mit dem Label EAZZY werden angezeigt. Alle Posts anzeigen
Dienstag, 18. Oktober 2016
EAZZY ft. MR EAZI - Forever lyrics
Produced by B2
INTRO
It's Eazzy baby
Zaga that
VERSE 1 (MR EAZI)
I dey kai, I dey kai the first time wey I see your face
I dey kai, I dey kai the first time wey you come my place
I dey kai, I dey kai the time wey you give me your number
The way my eye e get, the way my eye e get
I dey kai, I dey kai the first time wey you come my place
I dey kai, I dey kai the first wey we chop the kiss
I dey kai, I dey kai the first time wey you give me your number
The way my eye e get
CHORUS (MR EAZI)
My sweetie potato
Atutupoyoyo
You no dey give me wahala
And I go love you forever
My sugar banana
Omalicha sweetie potato
You no dey give me wahala
And I go love you forever
VERSE 2 (EAZZY)
I dey kai, I dey kai the first time wey you move to me
I dey kai, I dey kai the first time wey you speak to me
I dey kai, I dey kai the shada wey you wear when you no dey be
The way my eye e get, the way my eye e get
Fine boy six-pack
You fine past your instagram picture
Tumtum, simple, boy you go kill me with your dimple
Kolokolo love, jelly-jelly love
One plus one will never go four
Cus the things you
the things you do baby, dey make I dey love you
Read : FLOWKING STONE ft. EFYA - Bae lyrics (& translation)
Read : EL - Kaa Bu Ame lyrics
HOOK (EAZZY)
Forever, forever, forever
Dey make I dey love you
Forever, forever, forever
Dey make I dey love you
Forever, forever, forever
Dey make I dey love you
Forever, forever, forever
It's Eazzy baby
CHORUS (MR EAZI)
My sweetie potato
Atutupoyoyo
You no dey give me wahala
And I go love you forever
My sugar banana
Omalicha sweetie potato
You no dey give me wahala
And I go love you forever
VERSE 3 (EAZZY)
Like Bonnie and Clyde
You be my ride or die
Nobody come between us
Nananananana
Like Bonnie and Clyde
You be my ride or die
Nobody, nobody, nobody between us
Nananananana
CHORUS (MR EAZI)
My sweetie potato
Atutupoyoyo
You no dey give me wahala
And I go love you forever
My sugar banana
Omalicha sweetie potato
You no dey give me wahala
And I go love you forever
OUTRO
It's Eazzy baby
It's your boy Eazi
And Eazzy baby
Suggest Corrections
Thanks to Lala for correcting this lyrics
AbonnierenPosts(Atom)